Connect with us

Lifestyle

How Married Man Funds Actress Lilian Afegbai’s Lavish Lifestyle – Gistlover

Published

on

Popular Instagram blogger, GistLoverblog has accused Nigerian actress, Lilian Afegbai of dating a married man known as Don Eje.

Gistloverblog had claimed that Lilian Afegbai’s lavish birthday party was sponsored by Don Eje, the CEO of Black Door Club in South Africa and according to the blog, he is the one behind Lilian’s glamorous lifestyle.

READ ALSO:Blessing Okoro Calls Out Rudeboy, Zlatan, CDQ

Gistlovers wrote, ”Hello Tueh tueh, you see all these yeyebrities ehn, they are doing the most, them no go do their olosho hide am o, mba, they must come on IG to pressurize Legit hustlers.

Meet Don Eje the Married man who is sponsoring Lilian Afe A.k.A (KPP) K1ll€R police pikin, Don Eje who is the owner of Black Door Club in South Africa Na him fly una Lilian go S.A, Lodge her for Hydro park come Dey F** am for there steady steady, like mama like pikin..

He even hosted Lilian birthday party for him club but mama no go gree post that one cause them want am low key, pr** wey no be your own, if you flaunt am anyhow, you fit collect Ac*d for face, anything to keep up the baby girl lifestyle, all these girls are on the loose, make una hold una husband oo, and to the man doing prick giveaway too, that thing wey una Dey find, una go see am.

Don Eje has been the one funding Lilian Babygirl lifestyle low key.”

“Them no born her mama well make she loud am, them go do her d*rty but if Na to buy bag for small amount come add money join, she sabi do that one, y’all yeyebrities making legit hustlers look lazy, DEAR LEGIT HUSTLERS, you are doing well, ignore Instagram noise, a lot to these una yeyebrities be suff€r head, you get money pass some of them, the difference between una be say , them get fame abeg, shey Na fame we want chop ni??

Abegi, Y’all online tappers, stop tapping Nonsense oo,may we not do baiday and not have courage to post am o, come in peace oo, igi ewedu oni wo pawa o”

Send Us A Press Statement Advertise With Us Contact Us

 And For More Nigerian News Visit GWG.NG